However, to dey eligible for dis super visa, di sponsor or host gatz be at least 18-year-old pesin wey dey live for Canada. E gatz be di child or grandchild of di pesin wey im dey invite.